Трек очень похож на
- Название Baddest Boy (Remix)
- Исполнитель Skiibii Feat. Davido
- Год релиза 2022
- ISRC ZA56E2150194
Видео
Текст песни
Baddest (Runcheckk)
Oh-ah (Skiibii)
Whoa-whoa-whoa, wah
Bad belle lo por l'aye (Shekpe)
Kehinde le j'oju Taiye (ooh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
O. B. O. ti gbe won saare (oh-no)
Who dey check am? (Men dey)
T'oba gbe'mu, we go reck am
Number 7, David Bechkam
And nothing fit to shake my mental
Don't come close without permission
Men dey, wey get ah money
Nothin' wey go gbe mi condition
Esho dey, I no get alumi'
Baddest boy, emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy (joy), look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah (Shekpe)
Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh)
Now, I chikkylaka in my toy (in my toy)
Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
Or you go chop Nigerian koboko (ayy-oh)
Straight from Magodo
O ma ki'gbe, "Mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Baddest boy, emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy (joy), look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah (Shekpe)
Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
You go chop Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe, "Mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
And you not fit try me 'cause I get God

![album image Baddest Boy (Remix) Baddest Boy (Remix) [feat. Davido] - Single](/uploads/files/images/track/2022-08/601417126_baddest-boy--28remix-29400x400cc.jpg?w=-&h=150)