zimuz.net » MUSIC POP » Rema, Rvssian - Beamer (Bad Boys)

Скачать Rema, Rvssian Beamer (Bad Boys) бесплатно в mp3

  • Продолжительность 03:12
  • Формат mp3
  • Альбом Rema Compilation
Просмотров: 29
Слушать
Скачать трек


Трек очень похож на

  • Название Beamer (Bad Boys)
  • Исполнитель Rema & Rvssian
  • Жанр World
  • Год релиза 2020
  • ISRC NGA3B2014001

Видео


Скачать Rema, Rvssian - Beamer (Bad Boys).mp3 бесплатно

Текст песни

Another banger
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
Filomena do de dirty wine for dah conga
Nuh fi to leave you for any reason

Mmm
I want to invest in your body, oh
I want to invest with my money, oh
You know say na you I go marry, oh
How many pikin we go born yah?
This our love no go funny, huh
Me ah nuh go play with my shawty, huh
Anytime I look at your body, huh
Gyal you dey make me the horny yuh
Mmm, mmm, mmm
Shawty oh, your body make me go down low
Weytin ago do without your love, ooh?

African girly come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy them wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fi to leave you for any reason

Girl I go dey for you
Girl I go dey for you baby
Dey for you
Girl I go craze for you baby
Vex for you
Why I go vex for you baby?
Fool for you
I too mumu for you baby

Sister Bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you
Sister Bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you, for you

African girly come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy them wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

MP3 плеер дает скачать Beamer (Bad Boys) на андроид (android), Ios и загрузить рингтоны и ремиксы бесплатно.

комментарии
Добавить
  • bowtiesmilelaughingblushsmileyrelaxedsmirk
    heart_eyeskissing_heartkissing_closed_eyesflushedrelievedsatisfiedgrin
    winkstuck_out_tongue_winking_eyestuck_out_tongue_closed_eyesgrinningkissingstuck_out_tonguesleeping
    worriedfrowninganguishedopen_mouthgrimacingconfusedhushed
    expressionlessunamusedsweat_smilesweatdisappointed_relievedwearypensive
    disappointedconfoundedfearfulcold_sweatperseverecrysob
    joyastonishedscreamtired_faceangryragetriumph
    sleepyyummasksunglassesdizzy_faceimpsmiling_imp
    neutral_faceno_mouthinnocent
Кликните на изображение чтобы обновить код, если он неразборчив

Для того чтобы жизнь была полной и яркой, важно окружать себя любимыми музыкальными произведениями, способными в мгновение ока преобразить наше настроение. Наш сайт zimuz.net предлагает вам огромную коллекцию лучших мировых шедевров, заслуживающих признания как истинные произведения искусства. В нашем каталоге представлены представители всех музыкальных жанров. Вы можете расслабиться под неповторимые аккорды классической музыки, зарядиться энергией рока или рэпа, потанцевать под поп-музыку или погрузиться в уникальную атмосферу шансона. Наш сайт предлагает возможность слушать музыку онлайн абсолютно бесплатно. Кроме того, каждый посетитель может скачать mp3-песни на свой ноутбук, планшет или смартфон без регистрации и выполнения каких-либо условий.

Наш портал предлагает такое разнообразие и широкий выбор, что каждый, будь то взрослый или молодой меломан, мужчина или женщина, любитель громких басов или утонченных мелодий, сможет создать свой уникальный альбом. Наша навигационная система быстро проведет вас по всему сайту, поэтому вы не потратите много времени на загрузку. Просто кликните на название группы или имя исполнителя, чтобы увидеть полный список их хитов. База данных нашего сайта регулярно обновляется, поэтому здесь всегда можно найти последние новинки музыки, которые стремятся завоевать сердца наших слушателей. Добавив наш портал в закладки, вы забудете о том, как утомительно бывает искать музыку в интернете. Самые свежие премьеры всегда здесь и сейчас! Не упустите уникальную возможность присоединиться к нашему большому сообществу меломанов, которые ценят качественный звук и полную свободу действий. Мы работаем круглосуточно, поэтому мы всегда рады видеть вас у нас на сайте, вне зависимости от времени суток!

По вопросам и предложениям пишите zimuz@internet.ru а так же по авторским правам!