zimuz.net » MUSIC POP » Adekunle Gold-Mercy

Скачать Adekunle Gold Mercy бесплатно в mp3

  • Продолжительность 02:48
  • Размер 6.4 MB
  • Битрейт 320.002 Kbs
  • Формат mp3
  • Альбом Catch Me If You Can
  • Sample rate 44100 Hz
Просмотров: 1
Слушать
Скачать трек


Трек очень похож на

  • Название Mercy
  • Исполнитель Adekunle Gold
  • Жанр Afro-Pop
  • Альбом Catch Me If You Can
  • Год релиза 2022
  • ISRC US23A1542490

Скачать Adekunle Gold - Mercy.mp3 бесплатно

Текст песни

AG Baby carry body-body, oh-oh, ah
Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-oh

Open my eyes, show me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality

Oh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty
Dem dey try do man dirty, dirty
Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh

When I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere

When I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)

As you can see, I'm just beginnin'
And I trouble nobody
So make nobody bother me (make nobody no bother me)
As you see me, na God dey fight for me
Nobody touchin' me
Can't stop my destiny

Wetin I do, do, do?
Shey I be your telly, your daily news?
Been a long time man and I paid my dues
I'm premium now, so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bimo she je
Bad Boy Deks, I no apologize
Bet on myself and I'm rollin' the dice
Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity)

Oh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty
Dem dey try do man dirty, dirty
Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh

When I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere

When I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)

Tell me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Open my eyes, show me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy

MP3 плеер дает скачать Mercy на андроид (android), Ios и загрузить рингтоны и ремиксы бесплатно.

комментарии
Добавить
  • bowtiesmilelaughingblushsmileyrelaxedsmirk
    heart_eyeskissing_heartkissing_closed_eyesflushedrelievedsatisfiedgrin
    winkstuck_out_tongue_winking_eyestuck_out_tongue_closed_eyesgrinningkissingstuck_out_tonguesleeping
    worriedfrowninganguishedopen_mouthgrimacingconfusedhushed
    expressionlessunamusedsweat_smilesweatdisappointed_relievedwearypensive
    disappointedconfoundedfearfulcold_sweatperseverecrysob
    joyastonishedscreamtired_faceangryragetriumph
    sleepyyummasksunglassesdizzy_faceimpsmiling_imp
    neutral_faceno_mouthinnocent
Кликните на изображение чтобы обновить код, если он неразборчив

Для того чтобы жизнь была полной и яркой, важно окружать себя любимыми музыкальными произведениями, способными в мгновение ока преобразить наше настроение. Наш сайт zimuz.net предлагает вам огромную коллекцию лучших мировых шедевров, заслуживающих признания как истинные произведения искусства. В нашем каталоге представлены представители всех музыкальных жанров. Вы можете расслабиться под неповторимые аккорды классической музыки, зарядиться энергией рока или рэпа, потанцевать под поп-музыку или погрузиться в уникальную атмосферу шансона. Наш сайт предлагает возможность слушать музыку онлайн абсолютно бесплатно. Кроме того, каждый посетитель может скачать mp3-песни на свой ноутбук, планшет или смартфон без регистрации и выполнения каких-либо условий.

Наш портал предлагает такое разнообразие и широкий выбор, что каждый, будь то взрослый или молодой меломан, мужчина или женщина, любитель громких басов или утонченных мелодий, сможет создать свой уникальный альбом. Наша навигационная система быстро проведет вас по всему сайту, поэтому вы не потратите много времени на загрузку. Просто кликните на название группы или имя исполнителя, чтобы увидеть полный список их хитов. База данных нашего сайта регулярно обновляется, поэтому здесь всегда можно найти последние новинки музыки, которые стремятся завоевать сердца наших слушателей. Добавив наш портал в закладки, вы забудете о том, как утомительно бывает искать музыку в интернете. Самые свежие премьеры всегда здесь и сейчас! Не упустите уникальную возможность присоединиться к нашему большому сообществу меломанов, которые ценят качественный звук и полную свободу действий. Мы работаем круглосуточно, поэтому мы всегда рады видеть вас у нас на сайте, вне зависимости от времени суток!

По вопросам и предложениям пишите zimuz@internet.ru а так же по авторским правам!