zimuz.net » MUSIC POP » Umut Timur - O Benim

Скачать Umut Timur O Benim бесплатно в mp3

  • Продолжительность 03:19
  • Формат mp3
  • Альбом I Concur - Single
Просмотров: 5
Слушать
Скачать трек


Трек очень похож на

  • Название I Concur
  • Исполнитель Timaya Feat. Don Jazzy
  • Жанр World
  • Год релиза 2015
  • ISRC UK3AZ1512875

Видео


Скачать Umut Timur - O Benim.mp3 бесплатно

Текст песни

Hey, Don Jazzy hey
Boy nor fine I concur
Say I short I concur
Me i'm rich I concur
Everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
Say my life on the go
Have you ever seen a guy like me before
After all these talking I still dey scatter the floor
Anywhere you go na so my music e go
Hey
Legup kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur
Concur
Yayba concur
I concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Ahan
Orugo
Ahan
See
Me i nor say the people dem love me and I know oh
Na baba god dey bless me and I know oh
Dema love my style hey
I dey make dem happy
People dem love my style hey
Dem say i dey Make dem happy
The mama and the papa dem know me
Children Just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Legup kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke
Kpekele chop and run and kpekele
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur
Concur
Yayba concur
I concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya ask your man
I be the one
Dem dey talk about
Anything dem talk
E dey come to go
Na baba god hey
O ne we gi hey
O ne we gi hey
Omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
Osukor hey
Osukor sukor hey
Osukor su wai gbi yai biko dabansin (oya pass)
I concur
Don jazzy concur
Timaya concur
Oya why dem nor go run come hey
My head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
As the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
Know I'm lacking you for talk
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
Hey baby hey baby
Oya make you lick your bobo
Legup kpekele
Shaky your eke hey
Kpekele chop and run and kpeke hey
Kpekele chop and run and kpekele hey
Make sure you start to dey kpekele
Hey hey hey
Ehem concur
Concur
Yayba concur
I concur
I dey killy beat I concur
Make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
** on the Mix

MP3 плеер дает скачать O Benim на андроид (android), Ios и загрузить рингтоны и ремиксы бесплатно.

комментарии
Добавить
  • bowtiesmilelaughingblushsmileyrelaxedsmirk
    heart_eyeskissing_heartkissing_closed_eyesflushedrelievedsatisfiedgrin
    winkstuck_out_tongue_winking_eyestuck_out_tongue_closed_eyesgrinningkissingstuck_out_tonguesleeping
    worriedfrowninganguishedopen_mouthgrimacingconfusedhushed
    expressionlessunamusedsweat_smilesweatdisappointed_relievedwearypensive
    disappointedconfoundedfearfulcold_sweatperseverecrysob
    joyastonishedscreamtired_faceangryragetriumph
    sleepyyummasksunglassesdizzy_faceimpsmiling_imp
    neutral_faceno_mouthinnocent
Кликните на изображение чтобы обновить код, если он неразборчив

Для того чтобы жизнь была полной и яркой, важно окружать себя любимыми музыкальными произведениями, способными в мгновение ока преобразить наше настроение. Наш сайт zimuz.net предлагает вам огромную коллекцию лучших мировых шедевров, заслуживающих признания как истинные произведения искусства. В нашем каталоге представлены представители всех музыкальных жанров. Вы можете расслабиться под неповторимые аккорды классической музыки, зарядиться энергией рока или рэпа, потанцевать под поп-музыку или погрузиться в уникальную атмосферу шансона. Наш сайт предлагает возможность слушать музыку онлайн абсолютно бесплатно. Кроме того, каждый посетитель может скачать mp3-песни на свой ноутбук, планшет или смартфон без регистрации и выполнения каких-либо условий.

Наш портал предлагает такое разнообразие и широкий выбор, что каждый, будь то взрослый или молодой меломан, мужчина или женщина, любитель громких басов или утонченных мелодий, сможет создать свой уникальный альбом. Наша навигационная система быстро проведет вас по всему сайту, поэтому вы не потратите много времени на загрузку. Просто кликните на название группы или имя исполнителя, чтобы увидеть полный список их хитов. База данных нашего сайта регулярно обновляется, поэтому здесь всегда можно найти последние новинки музыки, которые стремятся завоевать сердца наших слушателей. Добавив наш портал в закладки, вы забудете о том, как утомительно бывает искать музыку в интернете. Самые свежие премьеры всегда здесь и сейчас! Не упустите уникальную возможность присоединиться к нашему большому сообществу меломанов, которые ценят качественный звук и полную свободу действий. Мы работаем круглосуточно, поэтому мы всегда рады видеть вас у нас на сайте, вне зависимости от времени суток!

По вопросам и предложениям пишите zimuz@internet.ru а так же по авторским правам!