zimuz.net » MUSIC POP » Rema-Charm

Скачать Rema Charm бесплатно в mp3

  • Продолжительность 03:25
  • Размер 7.8 MB
  • Битрейт 320 Kbs
  • Формат mp3
  • Альбом Charm (Sped Up) - Single
Просмотров: 2
Слушать
Скачать трек


Трек очень похож на

  • Название Charm
  • Исполнитель Rema
  • Год релиза 2023
  • ISRC NGA3B2314006

Видео


Скачать Rema - Charm.mp3 бесплатно

Текст песни

(London)
(Another banger, banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee

See body o (see body, see body o)
Egbami o (egbami, egbami o)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me o
Me, I don jam wetin pass me o?

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must

You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey help
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy

MP3 плеер дает скачать Charm на андроид (android), Ios и загрузить рингтоны и ремиксы бесплатно.

комментарии
Добавить
  • bowtiesmilelaughingblushsmileyrelaxedsmirk
    heart_eyeskissing_heartkissing_closed_eyesflushedrelievedsatisfiedgrin
    winkstuck_out_tongue_winking_eyestuck_out_tongue_closed_eyesgrinningkissingstuck_out_tonguesleeping
    worriedfrowninganguishedopen_mouthgrimacingconfusedhushed
    expressionlessunamusedsweat_smilesweatdisappointed_relievedwearypensive
    disappointedconfoundedfearfulcold_sweatperseverecrysob
    joyastonishedscreamtired_faceangryragetriumph
    sleepyyummasksunglassesdizzy_faceimpsmiling_imp
    neutral_faceno_mouthinnocent
Кликните на изображение чтобы обновить код, если он неразборчив

Для того чтобы жизнь была полной и яркой, важно окружать себя любимыми музыкальными произведениями, способными в мгновение ока преобразить наше настроение. Наш сайт zimuz.net предлагает вам огромную коллекцию лучших мировых шедевров, заслуживающих признания как истинные произведения искусства. В нашем каталоге представлены представители всех музыкальных жанров. Вы можете расслабиться под неповторимые аккорды классической музыки, зарядиться энергией рока или рэпа, потанцевать под поп-музыку или погрузиться в уникальную атмосферу шансона. Наш сайт предлагает возможность слушать музыку онлайн абсолютно бесплатно. Кроме того, каждый посетитель может скачать mp3-песни на свой ноутбук, планшет или смартфон без регистрации и выполнения каких-либо условий.

Наш портал предлагает такое разнообразие и широкий выбор, что каждый, будь то взрослый или молодой меломан, мужчина или женщина, любитель громких басов или утонченных мелодий, сможет создать свой уникальный альбом. Наша навигационная система быстро проведет вас по всему сайту, поэтому вы не потратите много времени на загрузку. Просто кликните на название группы или имя исполнителя, чтобы увидеть полный список их хитов. База данных нашего сайта регулярно обновляется, поэтому здесь всегда можно найти последние новинки музыки, которые стремятся завоевать сердца наших слушателей. Добавив наш портал в закладки, вы забудете о том, как утомительно бывает искать музыку в интернете. Самые свежие премьеры всегда здесь и сейчас! Не упустите уникальную возможность присоединиться к нашему большому сообществу меломанов, которые ценят качественный звук и полную свободу действий. Мы работаем круглосуточно, поэтому мы всегда рады видеть вас у нас на сайте, вне зависимости от времени суток!

По вопросам и предложениям пишите zimuz@internet.ru а так же по авторским правам!